Idris sang "Nigeria Jaga Jaga" some years ago and them carry am go lock for Sanko abi them pursue am comot for kontri.

If I sing wetin dey my mouth now ehh, I no know where them go carry me go but yak aba.
🥲🥲

image